Difference between revisions of "garri"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Cassava wey de don do wey de dey put for ordinary or hot water make e soak for drink or strong for [[eba]]. | |
− | * | ||
:*{{ux|dv|I like dey soak '''garri'''.|(Egbokhare_2021, I love eating garri.)}} | :*{{ux|dv|I like dey soak '''garri'''.|(Egbokhare_2021, I love eating garri.)}} |
Revision as of 17:05, 28 January 2021
Naija
Alternative forms
- gari
Etymology
From: Hausa garri meaning Anything in powder form.
Pronunciation
- gàrí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 12
- Frequency rank in NSC treebank: 652
- Frequency in raw corpus: 111
- Frequency rank in raw corpus: 1947
Noun
- Cassava wey de don do wey de dey put for ordinary or hot water make e soak for drink or strong for eba.
- I like dey soak garri. — (Egbokhare_2021, I love eating garri.)
- I drink garri like sey tomorrow no dey. — (ENU_12_Social-Life_DG__45, I drink garri as if there was no tomorrow.)
- You serve soup different, put garri different. — (NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the eba.)
Synonyms
Translations
- English: processed cassava