Difference between revisions of "garri"
(→Noun) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * gari | + | * [[gari]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== |
Revision as of 17:07, 28 January 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Hausa garri meaning Anything in powder form.
Pronunciation
- gàrí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 12
- Frequency rank in NSC treebank: 652
- Frequency in raw corpus: 111
- Frequency rank in raw corpus: 1947
Noun
- Cassava wey de don do wey de dey put for ordinary or hot water make e soak for drink or strong for eba.
- I like dey soak garri. — (Egbokhare_2021, I love eating garri.)
- I drink garri like sey tomorrow no dey. — (ENU_12_Social-Life_DG__45, I drink garri as if there was no tomorrow.)
- You serve soup different, put garri different. — (NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the eba.)
Synonyms
Translations
- English: processed cassava