garri

Naija

Alternative forms

  • gari

Etymology

From: Hausa garri meaning Anything in powder form.

Pronunciation

  • gàrí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 12
  • Frequency rank in NSC treebank: 652
  • Frequency in raw corpus: 111
  • Frequency rank in raw corpus: 1947

Noun

  • cassava wey de don do wey dem fit use make eba or soak am like dat


  1. (frequency:Inf)
    I like dey soak garri.  — Egbokhareno translation
  2. (frequency:64)
    You make garri.  — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__51, You prepare your garri.)
    E don drink garri.  — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__34, He has drunk garri.)
  1. I drink garri like sey tomorrow no dey.  — (ENU_12_Social-Life_DG__45, I drink garri as if there was no tomorrow.)
  1. You serve soup different, put garri different.  — (NST_cleaned__22096, __no translation__)
  2. acl:relcl (frequency:3)
    Sey I never smoke my garri finish garri wey e no even get sugar.  — (NST_cleaned__20358, __no translation__)
    Eh di truth be sey di garri wey you chop, eh de no put am where rat dey.  — (ENU_12_Social-Life_DG__52, Eh, the truth is that the garri which you eat, eh, they did not put it where there were rats.)
  3. cc (frequency:2)
    Ehen but rat, and garri, wetin concern rat, concern garri.  — (ENU_12_Social-Life_DG__48, Ehen, but rat and garri, what concerns rats concerns garri.)
    Wetin you fit help dem do, even if na pure water or garri you decide to produce or supply e go guide you on di place to go buy di land and how di size of di land go dey.  — (bbc__99603, __no translation__)
  4. nmod:poss (frequency:2)
    Sey I never smoke my garri finish garri wey e no even get sugar.  — (JOS_24_Football_M__23, That I have not finished drinking my garri, garri which does does not even have sugar.)
    Me wey I dey go Ogbete market go dey buy am, I know where de keep deir garri me?  — (ENU_12_Social-Life_DG__55, I who go to Ogbete market to go and buy it, do I know where they keep their garri ?)
  5. advmod-det (frequency:2)
    As I d~, I go go dey give am all dese garri, kulkuli, groundnut.  — (NST_cleaned__29054, __no translation__)
    So rat no reach where you we garri so rat no reach where di garri we~…  — (NST_cleaned__4294, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: processed cassava