garri
Naija
Alternative forms
- gari
Etymology
From: Hausa garri meaning Anything in powder form.
Pronunciation
- gàrí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 12
- Frequency rank in NSC treebank: 652
- Frequency in raw corpus: 111
- Frequency rank in raw corpus: 1947
Noun
- cassava wey de don do wey dem fit use make eba or soak am like dat
- (frequency:Inf)
- I like dey soak garri. — Egbokhareno translation
- (frequency:64)
- You make garri. — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__51, You prepare your garri.)
- E don drink garri. — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__34, He has drunk garri.)
- I drink garri like sey tomorrow no dey. — (ENU_12_Social-Life_DG__45, I drink garri as if there was no tomorrow.)
- You serve soup different, put garri different. — (NST_cleaned__22096, __no translation__)
- acl:relcl (frequency:3)
- Sey I never smoke my garri finish garri wey e no even get sugar. — (NST_cleaned__20358, __no translation__)
- Eh di truth be sey di garri wey you chop, eh de no put am where rat dey. — (ENU_12_Social-Life_DG__52, Eh, the truth is that the garri which you eat, eh, they did not put it where there were rats.)
- cc (frequency:2)
- Ehen but rat, and garri, wetin concern rat, concern garri. — (ENU_12_Social-Life_DG__48, Ehen, but rat and garri, what concerns rats concerns garri.)
- Wetin you fit help dem do, even if na pure water or garri you decide to produce or supply e go guide you on di place to go buy di land and how di size of di land go dey. — (bbc__99603, __no translation__)
- nmod:poss (frequency:2)
- Sey I never smoke my garri finish garri wey e no even get sugar. — (JOS_24_Football_M__23, That I have not finished drinking my garri, garri which does does not even have sugar.)
- Me wey I dey go Ogbete market go dey buy am, I know where de keep deir garri me? — (ENU_12_Social-Life_DG__55, I who go to Ogbete market to go and buy it, do I know where they keep their garri ?)
- advmod-det (frequency:2)
- As I d~, I go go dey give am all dese garri, kulkuli, groundnut. — (NST_cleaned__29054, __no translation__)
- So rat no reach where you we garri so rat no reach where di garri we~… — (NST_cleaned__4294, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: processed cassava