garri

Revision as of 16:54, 28 January 2021 by 154.66.42.162 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • gari

Etymology

From: Hausa garri meaning Anything in powder form.

Pronunciation

  • gàrí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 12
  • Frequency rank in NSC treebank: 652
  • Frequency in raw corpus: 111
  • Frequency rank in raw corpus: 1947

Noun

  • cassava wey de don do wey dem fit use make eba or soak am like dat
  • I like dey soak garri.  — Egbokhareno translation
  • I drink garri like sey tomorrow no dey.  — (ENU_12_Social-Life_DG__45, I drink garri as if there was no tomorrow.)
  • You serve soup different, put garri different.  — (NST_cleaned__22096, __no translation__)


Synonyms

Translations

  • English: processed cassava