Difference between revisions of "gas"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
#:* {{ux|dv|I go fill my '''gas'''.|(Egbokhare_2020, I went to fill my cylinder with gas.)}} | #:* {{ux|dv|I go fill my '''gas'''.|(Egbokhare_2020, I went to fill my cylinder with gas.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Unless dis '''gas''' don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk. |(bbc__5096, He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on.)}} | #:*{{ux|dv|Unless dis '''gas''' don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk. |(bbc__5096, He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on.)}} | ||
− | + | #:* {{ux|dv|As di cylinder begin leak like dis and '''gas''' begin smell na so everybody begin fear.|(NSC_2020, When the cylinder began leaking, everyone panicked.)}} | |
− | #:* {{ux|dv|As di cylinder begin leak like dis and '''gas''' begin smell na so everybody begin fear.|( | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''cooking gas'' | * English: ''cooking gas'' |
Revision as of 20:32, 18 September 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English gas
Pronunciation
- gâs
Noun
- Air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook.
- I go fill my gas. — (Egbokhare_2020, I went to fill my cylinder with gas.)
- Unless dis gas don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk. — (bbc__5096, He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on.)
- As di cylinder begin leak like dis and gas begin smell na so everybody begin fear. — (NSC_2020, When the cylinder began leaking, everyone panicked.)
Translations
- English: cooking gas
Verb
- Make problem dey.
- bobs, as yawa gas for di party, everybody take off. — (Egbokhare_2020, Bro, as soon as trouble began, everyone ran away.)
- Kasala wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew — (bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)
- Make person need to do someting.
- You gas learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club. — (bbc__7937, You have to learn to crawl before you walk, to avoid ending up in small clubs)
- Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e gas go wia dem dey call Africa. — (bbc__37732, The rapper in an interview with TMZ said he felt the energy in Chicago and he had to visit Africa.)
Synonym
Translations
- English: to escalate, should