Difference between revisions of "gas"

Line 20: Line 20:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make problem dey.
 
# Make problem dey.
#:* {{ux|dv|[[bobs]], as yawa '''gas''' for di party, everybody take off.|(Egbokhare_2020, Bro, as soon as trouble began, everyone ran away.)}}
+
#:* {{ux|dv|[[Bobs]], as yawa '''gas''' for di party, everybody take off.|(Egbokhare_2020, Bro, as soon as trouble began, everyone ran away.)}}
 
#:* {{ux|dv|Kasala wey '''gas''' for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew |(bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)}}
 
#:* {{ux|dv|Kasala wey '''gas''' for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew |(bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)}}
 
# Make person need to do someting.
 
# Make person need to do someting.

Revision as of 20:33, 18 September 2022

Naija

Alternative Form

gats

Etymology

From: English gas

Pronunciation

  • gâs

Play Play

Noun

  1. Air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook.
    • I go fill my gas.  — (Egbokhare_2020, I went to fill my cylinder with gas.)
    • Unless dis gas don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk.  — (bbc__5096, He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on.)
    • As di cylinder begin leak like dis and gas begin smell na so everybody begin fear.  — (NSC_2020, When the cylinder began leaking, everyone panicked.)

Translations

  • English: cooking gas

Verb

  1. Make problem dey.
    • Bobs, as yawa gas for di party, everybody take off.  — (Egbokhare_2020, Bro, as soon as trouble began, everyone ran away.)
    • Kasala wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew  — (bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)
  2. Make person need to do someting.
    • You gas learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club.  — (bbc__7937, You have to learn to crawl before you walk, to avoid ending up in small clubs)
    • Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e gas go wia dem dey call Africa.  — (bbc__37732, The rapper in an interview with TMZ said he felt the energy in Chicago and he had to visit Africa.)

Synonym

Translations

  • English: to escalate, should