Difference between revisions of "gas"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * petrol 0.75 166, tanker 0.74 167, pipeline 0.74 84, expressway 0.73 55, bullets 0.73 28, underground 0.70 35, taxi 0.69 76, missile 0.69 50...")
 
 
(22 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
+
===Alternative Form===
* petrol 0.75 166, tanker 0.74 167, pipeline 0.74 84, expressway 0.73 55, bullets 0.73 28, underground 0.70 35, taxi 0.69 76, missile 0.69 50, kpofire 0.69 6
+
[[gats]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English gas
+
From: English ''gas''
  
===Pronunciation===
+
===Pronunciation 1===
 
* gâs
 
* gâs
 
<sm2>Pcm-ng-gas.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gas.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gas.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gas.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 5
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1137
 
* Frequency in raw corpus: 175
 
* Frequency rank in raw corpus: 1445
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
gas: cooking gas -- Definition in Naija?
+
#Air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook.
 
+
#:* {{ux|dv|I go fill my '''gas'''.|(I went to fill my cylinder with gas.)}}
 
+
#:*{{ux|dv|Unless dis '''gas''' don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk. |(bbc__5096, He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on.)}}  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|As di cylinder begin leak like dis and '''gas''' begin smell na so everybody begin fear.|(When the cylinder began leaking, everyone panicked.)}}
#: {{ux|dv|I go fill my '''gas'''.|no translation}}
 
# - (frequency:92)
 
#: {{ux|dv|Na '''gas''', no be liquid; |(bbc__5095, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And no be all, all of us fit use '''gas''', |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__64, and not all... all of us can use gas.)}}
 
# cc (frequency:24)
 
#: {{ux|dv|Di small kontri dey rich on oil and '''gas''' exports. |(bbc__20753, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Lulu-Briggs get many business for oil and '''gas''' services for Rivers State. |(bbc__64365, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|Di miners die from suffocation after dem inhale poisonous '''gas''' from di explosion. |(bbc__36177, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di pilot wey dey work with Africa World Airline get to release hot '''gas''' to pursue di thieves. |(bbc__37162, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|tear '''gas''' and live bullets na im police and military officials use for di two regions |(bbc__90500, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|EFCC arrest Zenith Bank MD, say Rivers state goment N117bn withdrawal no pure Gunshot, tear '''gas''' and kasala for Rivers |(bbc__45890, __no translation__)}}
 
# case (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|If I put am inside '''gas''', e go burn house now? |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__60, If I put it inside a gas, it will burn the house now ?)}}
 
#: {{ux|dv|Make di guy kpeme until di '''gas''' wey dey inside his body finish kpam, kpam. |(IBA_42_Barrabas_DG__137, let the guy die until the breath that is inside his body expires, completely.)}}
 
# nmod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Kasala wey '''gas''' for Kaduna market don kill 55 pipo |(bbc__62006, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Kasala wey '''gas''' for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew |(bbc__62008, __no translation__)}}
 
# det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di '''gas''' hook Badmus for throat and las las, na wetin kill am. |(bbc__34808, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|unless dis '''gas''' don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk. |(bbc__5096, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|You '''gas''' learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club. |(bbc__7937, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e '''gas''' go wia dem dey call Africa. |(bbc__37732, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|'''Gas''' wey dey commot from di field dey go Escravos Lagos pipeline, and from dia go Egbin power plant wey be di largest for Nigeria. |(bbc__53548, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Police tok-tok pesin inside Rivers State Nnamdi Omoni confam say APC protest for INEC headquarters inside Port Harcourt but say dem fire tear '''gas''' wen di mata become too seious and now dem don control di situation. |(bbc__82761, __no translation__)}}
 
# compound-nmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|'Zuma must go' protest: Yawa '''gas''' between groups Jacob Zuma dey under pressure to resign |(bbc__9446, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|South Africa: Jacob Zuma don resign South Africa: Police don raid Gupta family home 'Zuma must go' protest: Yawa '''gas''' between groups |(bbc__91907, __no translation__)}}
 
# amod-case (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di TEN fields get reach two billion barrels of oil and 1.2 trillion cubic feet of natural '''gas''', and Tullow get 47.2% of di fields, while Kosmos Energy Ltd. |(bbc__32613, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|EHT Di first ever foto of black hole: E dey surrounded by one halo of bright '''gas''' Astronomers don take di first ever pishure of one black hole, wey dey for one galaxy. |(bbc__45961, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonymes====
 
* petrol 0.75 166, tanker 0.74 167, pipeline 0.74 84, expressway 0.73 55, bullets 0.73 28, underground 0.70 35, taxi 0.69 76, missile 0.69 50, kpofire 0.69 6
 
 
 
====Antonymes====
 
* petrol 0.75 166, tanker 0.74 167, pipeline 0.74 84, expressway 0.73 55, bullets 0.73 28, underground 0.70 35, taxi 0.69 76, missile 0.69 50, kpofire 0.69 6
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: cooking gas
+
* English: ''cooking gas''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
gas: to escalate, to begin -- Definition in Naija?
+
# Make problem dey.
 +
#:* {{ux|dv|[[Bobs]], as yawa '''gas''' for di party, everybody take off.|(Bro, as soon as trouble began, everyone ran away.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Kasala wey '''gas''' for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew |(bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)}}
 +
====Translations====
 +
* English: ''to escalate'', ''should''
  
  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
===Etymology===
#: {{ux|dv|Bobs, as yawa '''gas''' for di party, everybody take off.|no translation}}
+
From: English ''got to''
 
+
===Pronunciation 2===
====Derived forms====
+
* gâtz
 
+
<sm2>Pcm-ng-gats.f.ogg</sm2>
 
+
<sm2>Pcm-ng-gats.m.ogg</sm2>
====Synonymes====
 
* petrol 0.75 166, tanker 0.74 167, pipeline 0.74 84, expressway 0.73 55, bullets 0.73 28, underground 0.70 35, taxi 0.69 76, missile 0.69 50, kpofire 0.69 6
 
 
 
====Antonymes====
 
* petrol 0.75 166, tanker 0.74 167, pipeline 0.74 84, expressway 0.73 55, bullets 0.73 28, underground 0.70 35, taxi 0.69 76, missile 0.69 50, kpofire 0.69 6
 
  
 +
===Auxiliary===
 +
*Sey e get wetin person suppose do.
 +
:*{{ux|dv|You '''gas''' learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club. |(bbc__7937, You have to learn to crawl before you walk, to avoid ending up in small clubs.)}}
 +
:*{{ux|dv|Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e '''gas''' go wia dem dey call Africa. |(bbc__37732, The rapper in an interview with TMZ said he felt the energy in Chicago and he had to visit Africa.)}}
 +
====Synonym====
 +
* [[gats]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to escalate, to begin
+
English: ''should''

Latest revision as of 14:13, 31 May 2023

Naija

Alternative Form

gats

Etymology

From: English gas

Pronunciation 1

  • gâs

Play Play

Noun

  1. Air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook.
    • I go fill my gas.  — (I went to fill my cylinder with gas.)
    • Unless dis gas don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk.  — (bbc__5096, He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on.)
    • As di cylinder begin leak like dis and gas begin smell na so everybody begin fear.  — (When the cylinder began leaking, everyone panicked.)

Translations

  • English: cooking gas

Verb

  1. Make problem dey.
    • Bobs, as yawa gas for di party, everybody take off.  — (Bro, as soon as trouble began, everyone ran away.)
    • Kasala wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew  — (bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)

Translations

  • English: to escalate, should


Etymology

From: English got to

Pronunciation 2

  • gâtz

Play Play

Auxiliary

  • Sey e get wetin person suppose do.
  • You gas learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club.  — (bbc__7937, You have to learn to crawl before you walk, to avoid ending up in small clubs.)
  • Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e gas go wia dem dey call Africa.  — (bbc__37732, The rapper in an interview with TMZ said he felt the energy in Chicago and he had to visit Africa.)

Synonym

Translations

English: should