Difference between revisions of "gas"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* petrol 0.75 166, tanker 0.74 167, pipeline 0.74 84, expressway 0.73 55, bullets 0.73 28, underground 0.70 35, taxi 0.69 76, missile 0.69 50, kpofire 0.69 6
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 19: Line 17:
 
na chemical wey dey water water join air inside cylinder to take cook
 
na chemical wey dey water water join air inside cylinder to take cook
 
===Noun===
 
===Noun===
na wetin dey inside cylinder wey dem dey take cook  
+
#na wetin dey inside cylinder wey dem dey take cook
+
#:*{{ux|dv|unless dis '''gas''' don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk. |(bbc__5096. He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on. )}}
#:* {{ux|dv|I go fill my '''gas'''.|(Egbokhare_2020no translation}}
+
#:* {{ux|dv|I go fill my '''gas'''.|(Egbokhare_2020. I went to fill my cylinder with gas.)}}
#:* {{ux|dv|Na '''gas''', no be liquid; |(bbc__5095, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Na '''gas''', no be liquid; |(bbc__5095,It's gaseous and not liquid)}}
#:* {{ux|dv|Di small kontri dey rich on oil and '''gas''' exports. |(bbc__20753, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|As di cylinder begin leak like dis and '''gas''' begin smell na so everybody begin fear.|(NSC_Legbeti_2020. When the cylinder began leaking, everyone panicked)}}
#na heavy wahala wey burst
+
#na when heavy wahala wey burst
#:* {{ux|dv|Kasala wey '''gas''' for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew |(bbc__62008, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Kasala wey '''gas''' for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew |(bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)}}
#: {{ux|dv|unless dis '''gas''' don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk. |(bbc__5096, __no translation__)}}
 
 
#na slang wey dem dey take replace 'got to'
 
#na slang wey dem dey take replace 'got to'
#:* {{ux|dv|You '''gas''' learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club. |(bbc__7937, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|You '''gas''' learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club. |(bbc__7937, You have to learn to crawl before you walk, to avoid ending up in small clubs)}}
#: {{ux|dv|Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e '''gas''' go wia dem dey call Africa. |(bbc__37732, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e '''gas''' go wia dem dey call Africa. |(bbc__37732, The rapper in an interview with TMZ said he felt the energy in Chicago and he had to visit Africa.)}}
#: {{ux|dv|'Zuma must go' protest: Yawa '''gas''' between groups Jacob Zuma dey under pressure to resign |(bbc__9446, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* petrol 0.75 166, tanker 0.74 167, pipeline 0.74 84, expressway 0.73 55, bullets 0.73 28, underground 0.70 35, taxi 0.69 76, missile 0.69 50, kpofire 0.69 6
 
  
 +
====Related forms====
 +
*cooking gas
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: cooking gas
 
* English: cooking gas
Line 44: Line 36:
 
#na wetin be wahala   
 
#na wetin be wahala   
 
#:* {{ux|dv|Bobs, as yawa '''gas''' for di party, everybody take off.|(Egbokhare no translation}}
 
#:* {{ux|dv|Bobs, as yawa '''gas''' for di party, everybody take off.|(Egbokhare no translation}}
 
====Derived forms====
 
 
====Synonyms====
 
* petrol 0.75 166, tanker 0.74 167, pipeline 0.74 84, expressway 0.73 55, bullets 0.73 28, underground 0.70 35, taxi 0.69 76, missile 0.69 50, kpofire 0.69 6
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''to escalate''
 
* English: ''to escalate''

Revision as of 17:44, 25 November 2020

Naija

Etymology

From:English gas

Pronunciation

  • gâs

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1137
  • Frequency in raw corpus: 175
  • Frequency rank in raw corpus: 1445

Definition

na chemical wey dey water water join air inside cylinder to take cook

Noun

  1. na wetin dey inside cylinder wey dem dey take cook
    • unless dis gas don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk.  — (bbc__5096. He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on. )
    • I go fill my gas.  — (Egbokhare_2020. I went to fill my cylinder with gas.)
    • Na gas, no be liquid;  — (bbc__5095,It's gaseous and not liquid)
    • As di cylinder begin leak like dis and gas begin smell na so everybody begin fear.  — (NSC_Legbeti_2020. When the cylinder began leaking, everyone panicked)
  2. na when heavy wahala wey burst
    • Kasala wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew  — (bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)
  3. na slang wey dem dey take replace 'got to'
    • You gas learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club.  — (bbc__7937, You have to learn to crawl before you walk, to avoid ending up in small clubs)
    • Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e gas go wia dem dey call Africa.  — (bbc__37732, The rapper in an interview with TMZ said he felt the energy in Chicago and he had to visit Africa.)

Related forms

  • cooking gas

Translations

  • English: cooking gas

Verb

  1. na wetin be wahala
    • Bobs, as yawa gas for di party, everybody take off.  — (Egbokhare no translation

Translations

  • English: to escalate