Difference between revisions of "gas"
(→Noun) |
|||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Na air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook. | #Na air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook. | ||
− | |||
#:* {{ux|dv|I go fill my '''gas'''.|(Egbokhare_2020. I went to fill my cylinder with gas.)}} | #:* {{ux|dv|I go fill my '''gas'''.|(Egbokhare_2020. I went to fill my cylinder with gas.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|Unless dis '''gas''' don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk. |(bbc__5096. He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Na '''gas''', no be liquid; |(bbc__5095,It's gaseous and not liquid)}} | #:* {{ux|dv|Na '''gas''', no be liquid; |(bbc__5095,It's gaseous and not liquid)}} | ||
#:* {{ux|dv|As di cylinder begin leak like dis and '''gas''' begin smell na so everybody begin fear.|(NSC_Legbeti_2020. When the cylinder began leaking, everyone panicked)}} | #:* {{ux|dv|As di cylinder begin leak like dis and '''gas''' begin smell na so everybody begin fear.|(NSC_Legbeti_2020. When the cylinder began leaking, everyone panicked)}} |
Revision as of 18:04, 27 November 2020
Naija
Etymology
From: English gas
Pronunciation
- gâs
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 5
- Frequency rank in NSC treebank: 1137
- Frequency in raw corpus: 175
- Frequency rank in raw corpus: 1445
Noun
- Na air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook.
- I go fill my gas. — (Egbokhare_2020. I went to fill my cylinder with gas.)
- Unless dis gas don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk. — (bbc__5096. He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on.)
- Na gas, no be liquid; — (bbc__5095,It's gaseous and not liquid)
- As di cylinder begin leak like dis and gas begin smell na so everybody begin fear. — (NSC_Legbeti_2020. When the cylinder began leaking, everyone panicked)
- na when heavy wahala wey burst
- Kasala wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew — (bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)
- na slang wey dem dey take replace 'got to'
- You gas learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club. — (bbc__7937, You have to learn to crawl before you walk, to avoid ending up in small clubs)
- Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e gas go wia dem dey call Africa. — (bbc__37732, The rapper in an interview with TMZ said he felt the energy in Chicago and he had to visit Africa.)
Related forms
- cooking gas
Translations
- English: cooking gas
Verb
- na wetin be wahala
- Bobs, as yawa gas for di party, everybody take off. — (Egbokhare no translation
Translations
- English: to escalate