Difference between revisions of "gas"

 
(8 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
+
===Alternative Form===
 +
[[gats]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''gas''
 
From: English ''gas''
  
===Pronunciation===
+
===Pronunciation 1===
 
* gâs
 
* gâs
 
<sm2>Pcm-ng-gas.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gas.f.ogg</sm2>  
Line 10: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Na air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook.  
+
#Air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook.  
#:* {{ux|dv|I go fill my '''gas'''.|(Egbokhare_2020. I went to fill my cylinder with gas.)}}
+
#:* {{ux|dv|I go fill my '''gas'''.|(I went to fill my cylinder with gas.)}}
#:*{{ux|dv|Unless dis '''gas''' don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk. |(bbc__5096. He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on.)}}
+
#:*{{ux|dv|Unless dis '''gas''' don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk. |(bbc__5096, He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on.)}}  
#:* {{ux|dv|Na '''gas''', no be liquid; |(bbc__5095,It's gaseous and not liquid)}}
+
#:* {{ux|dv|As di cylinder begin leak like dis and '''gas''' begin smell na so everybody begin fear.|(When the cylinder began leaking, everyone panicked.)}}
#:* {{ux|dv|As di cylinder begin leak like dis and '''gas''' begin smell na so everybody begin fear.|(NSC_Legbeti_2020. When the cylinder began leaking, everyone panicked)}}
 
#na when heavy wahala wey burst
 
#:* {{ux|dv|Kasala wey '''gas''' for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew |(bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)}}
 
#na slang wey dem dey take replace 'got to'
 
#:*{{ux|dv|You '''gas''' learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club. |(bbc__7937, You have to learn to crawl before you walk, to avoid ending up in small clubs)}}
 
#:*{{ux|dv|Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e '''gas''' go wia dem dey call Africa. |(bbc__37732, The rapper in an interview with TMZ said he felt the energy in Chicago and he had to visit Africa.)}}
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''cooking gas''
 
* English: ''cooking gas''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
*Make problem dey.
+
# Make problem dey.
:* {{ux|dv|Bobs, as yawa '''gas''' for di party, everybody take off.|(Egbokhare_2020, Bro, as soon as trouble began, everyone ran away.)}}
+
#:* {{ux|dv|[[Bobs]], as yawa '''gas''' for di party, everybody take off.|(Bro, as soon as trouble began, everyone ran away.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Kasala wey '''gas''' for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew |(bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)}}
 +
====Translations====
 +
* English: ''to escalate'', ''should''
 +
 
 +
 
 +
===Etymology===
 +
From: English ''got to''
 +
===Pronunciation 2===
 +
* gâtz
 +
<sm2>Pcm-ng-gats.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-gats.m.ogg</sm2>
  
 +
===Auxiliary===
 +
*Sey e get wetin person suppose do.
 +
:*{{ux|dv|You '''gas''' learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club. |(bbc__7937, You have to learn to crawl before you walk, to avoid ending up in small clubs.)}}
 +
:*{{ux|dv|Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e '''gas''' go wia dem dey call Africa. |(bbc__37732, The rapper in an interview with TMZ said he felt the energy in Chicago and he had to visit Africa.)}}
 +
====Synonym====
 +
* [[gats]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''to escalate''
+
English: ''should''

Latest revision as of 14:13, 31 May 2023

Naija

Alternative Form

gats

Etymology

From: English gas

Pronunciation 1

  • gâs

Play Play

Noun

  1. Air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook.
    • I go fill my gas.  — (I went to fill my cylinder with gas.)
    • Unless dis gas don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk.  — (bbc__5096, He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on.)
    • As di cylinder begin leak like dis and gas begin smell na so everybody begin fear.  — (When the cylinder began leaking, everyone panicked.)

Translations

  • English: cooking gas

Verb

  1. Make problem dey.
    • Bobs, as yawa gas for di party, everybody take off.  — (Bro, as soon as trouble began, everyone ran away.)
    • Kasala wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew  — (bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)

Translations

  • English: to escalate, should


Etymology

From: English got to

Pronunciation 2

  • gâtz

Play Play

Auxiliary

  • Sey e get wetin person suppose do.
  • You gas learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club.  — (bbc__7937, You have to learn to crawl before you walk, to avoid ending up in small clubs.)
  • Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e gas go wia dem dey call Africa.  — (bbc__37732, The rapper in an interview with TMZ said he felt the energy in Chicago and he had to visit Africa.)

Synonym

Translations

English: should