Difference between revisions of "gas"
(→Naija) |
|||
(14 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | + | ===Alternative Form=== | |
+ | [[gats]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''gas'' | From: English ''gas'' | ||
− | ===Pronunciation=== | + | ===Pronunciation 1=== |
* gâs | * gâs | ||
<sm2>Pcm-ng-gas.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gas.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-gas.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gas.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | #Air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook. |
− | #:*{{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|I go fill my '''gas'''.|(I went to fill my cylinder with gas.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|Unless dis '''gas''' don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk. |(bbc__5096, He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|As di cylinder begin leak like dis and '''gas''' begin smell na so everybody begin fear.|(When the cylinder began leaking, everyone panicked.)}} | |
− | #:* {{ux|dv| | + | ====Translations==== |
− | + | * English: ''cooking gas'' | |
+ | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | # Make problem dey. | ||
+ | #:* {{ux|dv|[[Bobs]], as yawa '''gas''' for di party, everybody take off.|(Bro, as soon as trouble began, everyone ran away.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Kasala wey '''gas''' for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew |(bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)}} | #:* {{ux|dv|Kasala wey '''gas''' for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew |(bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)}} | ||
− | + | ====Translations==== | |
− | + | * English: ''to escalate'', ''should'' | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | === | + | ===Etymology=== |
− | + | From: English ''got to'' | |
− | + | ===Pronunciation 2=== | |
+ | * gâtz | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-gats.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-gats.m.ogg</sm2> | ||
+ | ===Auxiliary=== | ||
+ | *Sey e get wetin person suppose do. | ||
+ | :*{{ux|dv|You '''gas''' learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club. |(bbc__7937, You have to learn to crawl before you walk, to avoid ending up in small clubs.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e '''gas''' go wia dem dey call Africa. |(bbc__37732, The rapper in an interview with TMZ said he felt the energy in Chicago and he had to visit Africa.)}} | ||
+ | ====Synonym==== | ||
+ | * [[gats]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | + | English: ''should'' |
Latest revision as of 14:13, 31 May 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English gas
Pronunciation 1
- gâs
Noun
- Air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook.
- I go fill my gas. — (I went to fill my cylinder with gas.)
- Unless dis gas don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk. — (bbc__5096, He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on.)
- As di cylinder begin leak like dis and gas begin smell na so everybody begin fear. — (When the cylinder began leaking, everyone panicked.)
Translations
- English: cooking gas
Verb
- Make problem dey.
- Bobs, as yawa gas for di party, everybody take off. — (Bro, as soon as trouble began, everyone ran away.)
- Kasala wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew — (bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)
Translations
- English: to escalate, should
Etymology
From: English got to
Pronunciation 2
- gâtz
Auxiliary
- Sey e get wetin person suppose do.
- You gas learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club. — (bbc__7937, You have to learn to crawl before you walk, to avoid ending up in small clubs.)
- Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e gas go wia dem dey call Africa. — (bbc__37732, The rapper in an interview with TMZ said he felt the energy in Chicago and he had to visit Africa.)
Synonym
Translations
English: should