Difference between revisions of "gas"

Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-gas.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gas.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 5
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1137
 
* Frequency in raw corpus: 175
 
* Frequency rank in raw corpus: 1445
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Na air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook.  
 
#Na air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook.  

Revision as of 19:28, 1 July 2021

Naija

Etymology

From: English gas

Pronunciation

  • gâs

Play Play

Noun

  1. Na air wey carry chemical wey de dey put inside cylinder take cook.
    • I go fill my gas.  — (Egbokhare_2020. I went to fill my cylinder with gas.)
    • Unless dis gas don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk.  — (bbc__5096. He said until the gas in the air burns out, the fire will rage on.)
    • Na gas, no be liquid;  — (bbc__5095,It's gaseous and not liquid)
    • As di cylinder begin leak like dis and gas begin smell na so everybody begin fear.  — (NSC_Legbeti_2020. When the cylinder began leaking, everyone panicked)
  2. na when heavy wahala wey burst
    • Kasala wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew  — (bbc__62008, The pandemonium that broke out in Kaduna Market led government to impose total curfew as 55people lost their lives.)
  3. na slang wey dem dey take replace 'got to'
    • You gas learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club.  — (bbc__7937, You have to learn to crawl before you walk, to avoid ending up in small clubs)
    • Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e gas go wia dem dey call Africa.  — (bbc__37732, The rapper in an interview with TMZ said he felt the energy in Chicago and he had to visit Africa.)

Translations

  • English: cooking gas

Verb

  • Make problem dey.
  • Bobs, as yawa gas for di party, everybody take off.  — (Egbokhare_2020, Bro, as soon as trouble began, everyone ran away.)

Translations

  • English: to escalate