gas

Revision as of 12:31, 24 November 2020 by 154.66.40.162 (talk)

Naija

Alternative forms

  • petrol 0.75 166, tanker 0.74 167, pipeline 0.74 84, expressway 0.73 55, bullets 0.73 28, underground 0.70 35, taxi 0.69 76, missile 0.69 50, kpofire 0.69 6

Etymology

From:English gas

Pronunciation

  • gâs

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 5
  • Frequency rank in NSC treebank: 1137
  • Frequency in raw corpus: 175
  • Frequency rank in raw corpus: 1445

Definition

na chemical wey dey water water join air inside cylinder to take cook

Noun

na wetin dey inside cylinder wey dem dey take cook

    • I go fill my gas.  — (Egbokhare_2020no translation
    • Na gas, no be liquid;  — (bbc__5095, __no translation__)
    • Di small kontri dey rich on oil and gas exports.  — (bbc__20753, __no translation__)
  1. na heavy wahala wey burst
    • Kasala wey gas for Kaduna market don kill 55 pipo Kaduna: Goment don order 24 hour curfew  — (bbc__62008, __no translation__)
    unless dis gas don burn out, dis fire no go stop, na wetin im bin talk.  — (bbc__5096, __no translation__)
  2. na slang wey dem dey take replace 'got to'
    • You gas learn how to crawl before you waka, dem suppose wait so dat dem no go end up for small club.  — (bbc__7937, __no translation__)
    Di rapper wey tok to tori pipo TMZ say e feel di energy wen e bin dey Chicago and e gas go wia dem dey call Africa.  — (bbc__37732, __no translation__)
    Zuma must go' protest: Yawa gas' between groups Jacob Zuma dey under pressure to resign  — (bbc__9446, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • petrol 0.75 166, tanker 0.74 167, pipeline 0.74 84, expressway 0.73 55, bullets 0.73 28, underground 0.70 35, taxi 0.69 76, missile 0.69 50, kpofire 0.69 6

Translations

  • English: cooking gas

Verb

  1. na wetin be wahala
    • Bobs, as yawa gas for di party, everybody take off.  — (Egbokhare no translation

Derived forms

Synonyms

  • petrol 0.75 166, tanker 0.74 167, pipeline 0.74 84, expressway 0.73 55, bullets 0.73 28, underground 0.70 35, taxi 0.69 76, missile 0.69 50, kpofire 0.69 6

Translations

  • English: to escalate