gbaski
Naija
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
- gbáskì
Verb
- Make person or someting dey very correct.
- Dat babe toogbaski — (NSC_Legbeti_2021, The girl is beautiful.)
- If you see di style wey di di tailor sew for you ehn, e gbaski die! — (NSC_Legbeti_2021, The tailor made you a very good style.)
Synonym
Translation
- English: correct, exceptional