gbaski

Revision as of 11:35, 8 September 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • gbáskì

Play Play

Adjective

  • Make person or someting dey very correct.
  • Dat babe toogbaski  — (NSC_Legbeti_2021, The girl is beautiful.)
  • If you see di style wey di di tailor sew for you ehn, e gbaski die!  — (NSC_Legbeti_2021, The tailor made you a very good style.)

Synonym

soft, correct

Translation

  • English: correct, exceptional