gbayi

Naija

Etymology

From: Yoruba gbayi

Pronunciation

  • gbájì


Usage

  • Na young guys dem dey use am well well

Verb

Dem dey use am dey greet or hail people.

Gbayi for you senior man.  — (NSC_Ajede_2020, I am greeting brother.)


Synonyms

Translations

  • English: greet