gbese
Revision as of 13:48, 12 November 2020 by 160.152.248.128 (talk)
Naija
Alternate form
- igbese
Etymology
From: Yoruba
Pronunciation
- gbèsè
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 26
- Frequency rank in raw corpus: 4728
Noun
- na to owe debt
- Di money wey you wan go borrow so, na gbese you wan enter o. — Egbokhare_2020 (The loan you seek will be heavy debt later)
- Because when you go take a gbese, after marriage now, instead of you to dey enjoy di marriage, you go dey tink how you take dey pay debt. — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__121, If you take loan to cover the cost of marriage, after the marriage, instead of enjoying the marriage, you will keep thinking of how to pay back.)
- Di kain gbese wey pipo dey enta for burial make Catholic Bishops for east of Nigeria to condemn di practice. — (bbc__35416, The debts people were incurring over elaborate burial led the Catholic Bishops of the East to condemn the practice)
Synonyms
credit
Translations
- English: debt