gbese

Naija

Alternate form

  • igbese

Etymology

From: Yoruba

Pronunciation

  • gbèsè

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 26
  • Frequency rank in raw corpus: 4728

Noun

  1. na to owe debt
    • Di money wey you dey borrow-borrow up and down so, na heavygbese e go be for you tomorrow o.  — NSC_Agnes_2020 (The loan you go about seeking now will become heavy debt on you tomorrow.)
    • Because when you go take a gbese, after marriage now, instead of you to dey enjoy di marriage, you go dey tink how you take dey pay debt.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__121, If you take loan to cover the cost of marriage, after the marriage, instead of enjoying the marriage, you will keep thinking of how to pay back.)
    • Di kain gbese wey pipo dey enta for burial make Catholic Bishops for east of Nigeria to condemn di practice.  — (bbc__35416, The debts people were incurring over elaborate burial led the Catholic Bishops of the East to condemn the practice)

Synonyms

Translations

  • English: debt