Difference between revisions of "gbosa"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Sound wey loud. | |
− | :* {{ux|dv| As we see di soldiers dey come, wetin we hear na '''gbosa'''ǃ Dem don kill di man.| Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man | + | :* {{ux|dv| As we see di soldiers dey come, wetin we hear na '''gbosa'''ǃ Dem don kill di man.| (Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man has been killed.)}} |
− | :* {{ux|dv| As e slap am, wetin we hear na '''gbosa'''!| Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)}} | + | :* {{ux|dv| As e slap am, wetin we hear na '''gbosa'''!| (Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)}} |
− | + | # Special [[hailing]] for person. | |
− | :* {{ux|dv| Dem give de chairman seven '''gbosa!'''| | + | :* {{ux|dv| Dem give de chairman seven '''gbosa!'''|(NSC_Legbeti_2020, The chairman was given seven rounds of applause.)}} |
− | :*{{ux|dv| All di | + | :*{{ux|dv| All di corpers shout '''gbosa!''' togeda as de comot head dressing.|(NSC_Legbeti_2020, All the corpers gave a loud ovation as they removed their caps.)}} |
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[twale]],[[salute]] | * [[twale]],[[salute]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | *English: ''boom'', ''hurrah'' | + | *English: ''boom'', ''hurrah'', ''applause'' |
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | Di | + | ====Ideophone==== |
− | *{{ux|dv| Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am '''gbosa'''. |(katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him.)}} | + | Di way wey someting sound come out. |
− | *{{ux|dv| Di helicopter crash '''gbosa'''. |( | + | *{{ux|dv| Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am '''gbosa'''. |(katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him down.)}} |
+ | *{{ux|dv| Di helicopter crash '''gbosa'''. |(NSC_Legbeti_2020, __ The helicopter crashed with a bang.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[gba]] | [[gba]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | *English: | + | *English: ''boom'', ''bang'' |
Revision as of 16:20, 27 May 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbòsà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1902
- Frequency in raw corpus: 8
- Frequency rank in raw corpus: 8755
Noun
- Sound wey loud.
- As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man. — (Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man has been killed.)
- As e slap am, wetin we hear na gbosa! — (Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)
- Special hailing for person.
- Dem give de chairman seven gbosa! — (NSC_Legbeti_2020, The chairman was given seven rounds of applause.)
- All di corpers shout gbosa! togeda as de comot head dressing. — (NSC_Legbeti_2020, All the corpers gave a loud ovation as they removed their caps.)
Synonyms
Translations
- English: boom, hurrah, applause
Adverb
Ideophone
Di way wey someting sound come out.
- Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa. — (katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him down.)
- Di helicopter crash gbosa. — (NSC_Legbeti_2020, __ The helicopter crashed with a bang.)
Synonyms
Translations
- English: boom, bang