Difference between revisions of "gbosa"

Line 15: Line 15:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Sound wey loud.  
 
# Sound wey loud.  
:* {{ux|dv| As we see di soldiers dey come, wetin we hear na '''gbosa'''ǃ Dem don kill di man.| (Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man has been killed.)}}
+
#:* {{ux|dv| As we see di soldiers dey come, wetin we hear na '''gbosa'''ǃ Dem don kill di man.| (Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man has been killed.)}}
:* {{ux|dv| As e slap am, wetin we hear na '''gbosa'''!| (Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)}}
+
#:* {{ux|dv| As e slap am, wetin we hear na '''gbosa'''!| (Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)}}
 
# Special [[hailing]] for person.
 
# Special [[hailing]] for person.
:* {{ux|dv| Dem give de chairman seven '''gbosa!'''|(NSC_Legbeti_2020, The chairman was given seven rounds of applause.)}}  
+
#:* {{ux|dv| Dem give de chairman seven '''gbosa!'''|(NSC_Legbeti_2020, The chairman was given seven rounds of applause.)}}  
:*{{ux|dv| All di corpers shout '''gbosa!''' togeda as de comot head dressing.|(NSC_Legbeti_2020, All the corpers gave a loud ovation as they removed their caps.)}}
+
#:*{{ux|dv| All di corpers shout '''gbosa!''' togeda as de comot head dressing.|(NSC_Legbeti_2020, All the corpers gave a loud ovation as they removed their caps.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 16:21, 27 May 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbòsà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1902
  • Frequency in raw corpus: 8
  • Frequency rank in raw corpus: 8755

Noun

  1. Sound wey loud.
    • As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man.  —  (Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man has been killed.)
    • As e slap am, wetin we hear na gbosa!  —  (Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)
  2. Special hailing for person.
    • Dem give de chairman seven gbosa!  — (NSC_Legbeti_2020, The chairman was given seven rounds of applause.)
    • All di corpers shout gbosa! togeda as de comot head dressing.  — (NSC_Legbeti_2020, All the corpers gave a loud ovation as they removed their caps.)

Synonyms

Translations

  • English: boom, hurrah, applause

Adverb

Ideophone

Di way wey someting sound come out.

  • Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa.  — (katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him down.)
  • Di helicopter crash gbosa.  — (NSC_Legbeti_2020, __ The helicopter crashed with a bang.)

Synonyms

gba

Translations

  • English: boom, bang