Difference between revisions of "gbosa"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Sound wey loud. | # Sound wey loud. | ||
− | #:* {{ux|dv| As we see di soldiers dey come, wetin we hear na '''gbosa'''ǃ Dem don kill di man.| ( | + | #:* {{ux|dv| As we see di soldiers dey come, wetin we hear na '''gbosa'''ǃ Dem don kill di man.| (When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man has been killed.)}} |
− | #:* {{ux|dv| As e slap am, wetin we hear na '''gbosa'''!| ( | + | #:* {{ux|dv| As e slap am, wetin we hear na '''gbosa'''!| (As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)}} |
# Special [[hailing]] for person. | # Special [[hailing]] for person. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dem give di chairman seven '''gbosa!'''|( | + | #:* {{ux|dv| Dem give di chairman seven '''gbosa!'''|(The chairman was given seven rounds of applause.)}} |
− | #:*{{ux|dv| All di corpers shout '''gbosa!''' Togeda as de comot head dressing.|( | + | #:*{{ux|dv| All di corpers shout '''gbosa!''' Togeda as de comot head dressing.|(All the corp members gave a loud ovation as they removed their caps.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 20: | Line 20: | ||
*English: ''boom'', ''hurrah'', ''applause'' | *English: ''boom'', ''hurrah'', ''applause'' | ||
− | + | ===Ideophone=== | |
− | |||
* Di way wey someting sound come out. | * Di way wey someting sound come out. | ||
:* {{ux|dv| Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am '''gbosa'''. |(katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him down.)}} | :* {{ux|dv| Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am '''gbosa'''. |(katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him down.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Di helicopter crash '''gbosa'''. |( | + | :* {{ux|dv| Di helicopter crash '''gbosa'''. |(The helicopter crashed with a bang.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
*English: ''boom'', ''bang'' | *English: ''boom'', ''bang'' |
Latest revision as of 14:56, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbòsà
Noun
- Sound wey loud.
- As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man. — (When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man has been killed.)
- As e slap am, wetin we hear na gbosa! — (As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)
- Special hailing for person.
- Dem give di chairman seven gbosa! — (The chairman was given seven rounds of applause.)
- All di corpers shout gbosa! Togeda as de comot head dressing. — (All the corp members gave a loud ovation as they removed their caps.)
Synonyms
Translations
- English: boom, hurrah, applause
Ideophone
- Di way wey someting sound come out.
- Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa. — (katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him down.)
- Di helicopter crash gbosa. — (The helicopter crashed with a bang.)
Translations
- English: boom, bang