Difference between revisions of "gbosa"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * 22-25 0.85 6, nyansh 0.85 5, 1-8 0.85 9, grounded 0.84 7, petra 0.84 8, 1-11 0.84 13, 1-23 0.84 6, nkem 0.84 5, 1-20 0.84 6 ===Etymology==...") |
(→Naija) |
||
(44 intermediate revisions by 12 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: ''unknown'' | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * gbòsà |
<sm2>Pcm-ng-gbosa.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gbosa.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-gbosa.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-gbosa.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Noun=== |
− | + | # Sound wey loud. | |
− | + | #:* {{ux|dv| As we see di soldiers dey come, wetin we hear na '''gbosa'''ǃ Dem don kill di man.| (When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man has been killed.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| As e slap am, wetin we hear na '''gbosa'''!| (As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)}} | |
− | + | # Special [[hailing]] for person. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Dem give di chairman seven '''gbosa!'''|(The chairman was given seven rounds of applause.)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv| All di corpers shout '''gbosa!''' Togeda as de comot head dressing.|(All the corp members gave a loud ovation as they removed their caps.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | |||
− | * | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[twale]],[[salute]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | *English: ''boom'', ''hurrah'', ''applause'' |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | === | + | ===Ideophone=== |
− | * | + | * Di way wey someting sound come out. |
+ | :* {{ux|dv| Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am '''gbosa'''. |(katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him down.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Di helicopter crash '''gbosa'''. |(The helicopter crashed with a bang.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | *English: ''boom'', ''bang'' |
Latest revision as of 14:56, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbòsà
Noun
- Sound wey loud.
- As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man. — (When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man has been killed.)
- As e slap am, wetin we hear na gbosa! — (As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)
- Special hailing for person.
- Dem give di chairman seven gbosa! — (The chairman was given seven rounds of applause.)
- All di corpers shout gbosa! Togeda as de comot head dressing. — (All the corp members gave a loud ovation as they removed their caps.)
Synonyms
Translations
- English: boom, hurrah, applause
Ideophone
- Di way wey someting sound come out.
- Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa. — (katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him down.)
- Di helicopter crash gbosa. — (The helicopter crashed with a bang.)
Translations
- English: boom, bang