Difference between revisions of "gbosa"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Sound wey loud.  
 
# Sound wey loud.  
#:* {{ux|dv| As we see di soldiers dey come, wetin we hear na '''gbosa'''ǃ Dem don kill di man.| (Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man has been killed.)}}
+
#:* {{ux|dv| As we see di soldiers dey come, wetin we hear na '''gbosa'''ǃ Dem don kill di man.| (When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man has been killed.)}}
#:* {{ux|dv| As e slap am, wetin we hear na '''gbosa'''!| (Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)}}
+
#:* {{ux|dv| As e slap am, wetin we hear na '''gbosa'''!| (As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)}}
 
# Special [[hailing]] for person.
 
# Special [[hailing]] for person.
#:* {{ux|dv| Dem give de chairman seven '''gbosa!'''|(NSC_Legbeti_2020, The chairman was given seven rounds of applause.)}}  
+
#:* {{ux|dv| Dem give di chairman seven '''gbosa!'''|(The chairman was given seven rounds of applause.)}}  
#:*{{ux|dv| All di corpers shout '''gbosa!''' togeda as de comot head dressing.|(NSC_Legbeti_2020, All the corpers gave a loud ovation as they removed their caps.)}}
+
#:*{{ux|dv| All di corpers shout '''gbosa!''' Togeda as de comot head dressing.|(All the corp members gave a loud ovation as they removed their caps.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 20: Line 20:
 
*English: ''boom'', ''hurrah'', ''applause''
 
*English: ''boom'', ''hurrah'', ''applause''
  
===Adverb===
+
===Ideophone===
====Ideophone====
 
 
* Di way wey someting sound come out.
 
* Di way wey someting sound come out.
 
:* {{ux|dv| Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am '''gbosa'''. |(katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him down.)}}
 
:* {{ux|dv| Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am '''gbosa'''. |(katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him down.)}}
:* {{ux|dv| Di helicopter crash '''gbosa'''. |(NSC_Legbeti_2020, __ The helicopter crashed with a bang.)}}
+
:* {{ux|dv| Di helicopter crash '''gbosa'''. |(The helicopter crashed with a bang.)}}
 
 
====Synonyms====
 
[[gbao]], [[gbos]]
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
*English: ''boom'', ''bang''
 
*English: ''boom'', ''bang''

Latest revision as of 14:56, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbòsà

Play Play

Noun

  1. Sound wey loud.
    • As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man.  —  (When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man has been killed.)
    • As e slap am, wetin we hear na gbosa!  —  (As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)
  2. Special hailing for person.
    • Dem give di chairman seven gbosa!  — (The chairman was given seven rounds of applause.)
    • All di corpers shout gbosa! Togeda as de comot head dressing.  — (All the corp members gave a loud ovation as they removed their caps.)

Synonyms

Translations

  • English: boom, hurrah, applause

Ideophone

  • Di way wey someting sound come out.
  • Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa.  — (katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him down.)
  • Di helicopter crash gbosa.  — (The helicopter crashed with a bang.)

Translations

  • English: boom, bang