Difference between revisions of "gbosa"

Line 27: Line 27:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[gbao]]
+
[[gbao]], [[gbos]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
*English: ''boom'', ''bang''
 
*English: ''boom'', ''bang''

Revision as of 18:33, 1 July 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbòsà

Play Play

Noun

  1. Sound wey loud.
    • As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man.  —  (Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man has been killed.)
    • As e slap am, wetin we hear na gbosa!  —  (Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)
  2. Special hailing for person.
    • Dem give de chairman seven gbosa!  — (NSC_Legbeti_2020, The chairman was given seven rounds of applause.)
    • All di corpers shout gbosa! togeda as de comot head dressing.  — (NSC_Legbeti_2020, All the corpers gave a loud ovation as they removed their caps.)

Synonyms

Translations

  • English: boom, hurrah, applause

Adverb

Ideophone

  • Di way wey someting sound come out.
  • Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa.  — (katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him down.)
  • Di helicopter crash gbosa.  — (NSC_Legbeti_2020, __ The helicopter crashed with a bang.)

Synonyms

gbao, gbos

Translations

  • English: boom, bang