gbosa
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbòsà
Noun
- Sound wey loud.
- As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man. — (Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man has been killed.)
- As e slap am, wetin we hear na gbosa! — (Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)
- Special hailing for person.
- Dem give di chairman seven gbosa! — (NSC_2020, The chairman was given seven rounds of applause.)
- All di corpers shout gbosa! Togeda as de comot head dressing. — (NSC_2020, All the corpers gave a loud ovation as they removed their caps.)
Synonyms
Translations
- English: boom, hurrah, applause
Adverb
Ideophone
- Di way wey someting sound come out.
- Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa. — (katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him down.)
- Di helicopter crash gbosa. — (NSC_Legbeti_2020, __ The helicopter crashed with a bang.)
Synonyms
Translations
- English: boom, bang