gbosa

Revision as of 17:24, 14 January 2021 by 197.210.44.194 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbòsà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1902
  • Frequency in raw corpus: 8
  • Frequency rank in raw corpus: 8755

Noun

  • Sound wey loud.
  • As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man.  —  Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man had been killed.)
  • As e slap am, wetin we hear na gbosa!  —  Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)
  • Special greeting for person.
  • Dem give de chairman seven gbosa!  — NSC_Agnes_2020, The chairman was given seven rounds of applause.)
  • All di youth corpers shout gbosa! togeda as de remove head dressing.  — NSC_Agnes_2020, All the corpers gave a loud ovation as they removed their caps.)

Synonyms

Translations

  • English: boom, hurrah

Adverb

Di kind way wey someting sound (ideophone)

  • Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa.  — (katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him.)
  • Di helicopter crash gbosa.  — (NSC_Agnes_2020, __ The helicopter crashed.)

Synonyms

gba

Translations

  • English: A sudden loud sound.