gbosa

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbòzà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1902
  • Frequency in raw corpus: 8
  • Frequency rank in raw corpus: 8755

Noun

  1. a sound of explosion, forceful contact
    • As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man. Egbokhare, 2020  — no translation)
    • As e slap am, wetin we hear na Gbosa! Egbokhare, 2020,  — no translation)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: A sound of an explosion on forceful contact


Noun

gbosa: no definition, applause -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:2)
    Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa.  — (katakata__60, __no translation__)
    Na for 2014 Dana plane bin gbosa crash for Iju- Ishaga Community for Lagos kill 153 passengers wey dey inside and 10 persons wey di plane jam for ground.  — (bbc__70783, __no translation__)

Related forms

Synonyms

crash,

Antonyms

Translations

  • English: Sudden explosive sound