gbosa
Revision as of 12:05, 26 October 2020 by 154.66.46.13 (talk)
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbòsà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1902
- Frequency in raw corpus: 8
- Frequency rank in raw corpus: 8755
Definition
Noise of sound wey loud.
Noun
- Sound wey loud.
- As we see di soldiers dey come, wetin we hear na gbosaǃ Dem don kill di man. — Egbokhare_2020, When we saw the soldiers coming, what we heard was the loud sound of gunshot; the man had been killed.)
- As e slap am, wetin we hear na gbosa! — Egbokhare, 2020, As soon as he slapped him, we heard a loud sound.)
- Special greeting for person.
- De give di chairman seven gbosa! — NSC_Agnes_2020, The chairman was given several rounds of applause.)
- All di youth corpers shout gbosa! togeda as de remove head dressing. — NSC_Agnes_2020, All the students gave a loud ovation and removed their caps.)
Synonyms
Translations
- English: boom, hurrah
Adverb
- Di kind way wey someting sound (ideophones)
- Fear grab Okonkwo, e remove im cutlass, waya am gbosa. — (katakata__60, Okonkwo got scared, removed his cutlass and cut him.)
- Di helicopter crash gbosa. — (NSC_Agnes_2020, __ The helicopter crashed.)
Synonyms
Translations
- English: A sudden loud sound.