Difference between revisions of "gen"

Line 9: Line 9:
  
===Noun===
 
===Noun===
* Someting wey de dey [[on]] wey dey bring light if [[Nepa]] no dey.
+
* Machine wey dem dey use make electric light.
 
:* {{ux|dv|We get standard '''gen''' twenty four hours. If no light '''gen''' go work. |(D_ENU_21_Solomon & Kingsman, We have a good generator on standby for twenty four hours. If there is no power supply.)}}
 
:* {{ux|dv|So once di '''gen''' get fault, de go call di person wey dey repair di '''gen'''. |(D_ENU_21_Solomon & Kingsman, So once the generator has a problem, they'll call the generator repairer.)}}
 
Latest revision as of 20:46, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: English generator

Pronunciation

  • d͡ʒɛ̑n

Play Play

Noun

  • Machine wey dem dey use make electric light.
  • We get standard gen twenty four hours. If no light gen go work.  — (D_ENU_21_Solomon & Kingsman, We have a good generator on standby for twenty four hours. If there is no power supply.)
  • So once di gen get fault, de go call di person wey dey repair di gen.  — (D_ENU_21_Solomon & Kingsman, So once the generator has a problem, they'll call the generator repairer.)

Related Forms

generator

Synonym

generator

Translation

English: generator