girlfriend

Naija

Etymology

From: English girlfriend

Pronunciation

  • frɛ̂nd

Play Play

Noun

  • Na babe wey never marry man but dem two dey do like who don marry.
  • I go show my girlfriend our house for village.  — (NSC_Legbeti_2021. I took my girlfriend to my home town.)
  • Amina na Jubril girlfriend.  — (NSC_Legbeti_2021. Amina is Jubril's girlfriend.)
  • Na woman wey be person friend.
  • Aggy say Shola na her girlfriend wey dem gader dey from primary school.  — (NSC_Legbeti_2021. Aggy said Shola is her childhood friend.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: boyfriend