Difference between revisions of "go"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English: ''go'' | From: English: ''go'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Pronunciation1=== | ===Pronunciation1=== | ||
Line 16: | Line 11: | ||
====Auxiliary==== | ====Auxiliary==== | ||
− | Word wey show sey wetin dem de talk still never happen. | + | * Word wey show sey wetin dem de talk still never happen. |
:* {{ux|dv| E '''go''' byforce bring di book.|(Egbokhare 2021, He will bring the book compulsorily.}} | :* {{ux|dv| E '''go''' byforce bring di book.|(Egbokhare 2021, He will bring the book compulsorily.}} | ||
:* {{ux|dv| Trump '''go''' port you come back to Nigeria. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__198, Trump will deport you back to Nigeria.)}} | :* {{ux|dv| Trump '''go''' port you come back to Nigeria. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__198, Trump will deport you back to Nigeria.)}} | ||
Line 31: | Line 26: | ||
====Verb==== | ====Verb==== | ||
=====Transitive===== | =====Transitive===== | ||
− | Make person move. | + | * Make person move. |
:* {{ux|dv| E '''go''' church.|(Egbokhare 2021, He went to the church.)}} | :* {{ux|dv| E '''go''' church.|(Egbokhare 2021, He went to the church.)}} | ||
:* {{ux|dv| My fada '''go''' Lagos. |(NSC_Tella_2021, My father went to Lagos.)}} | :* {{ux|dv| My fada '''go''' Lagos. |(NSC_Tella_2021, My father went to Lagos.)}} |
Revision as of 15:24, 5 July 2021
Naija
Etymology
From: English: go
Pronunciation1
- gó
Auxiliary
- Word wey show sey wetin dem de talk still never happen.
- E go byforce bring di book. — (Egbokhare 2021, He will bring the book compulsorily.
- Trump go port you come back to Nigeria. — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__198, Trump will deport you back to Nigeria.)
Translations
- English: will, shall.
Pronunciation2
- gò
Verb
Transitive
- Make person move.
- E go church. — (Egbokhare 2021, He went to the church.)
- My fada go Lagos. — (NSC_Tella_2021, My father went to Lagos.)
Intransitive
- Na only me dey go. — (KAD_24_Biography_M__79, I was the only one going.)
- Go report to police! — (ABJ_INF_10_Women-Battering_MG__72, Go and report him to the police!)
Serial Verb
- I go go see di man. — (NSC_Tella_2021, I will go and see the man.)
- Na only me dey go do di job. — (NSC_Tella_2021, I was the only one going to do the job.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: go