Difference between revisions of "grab"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-grab.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-grab.m.ogg</sm2> | ||
− | ===Transitive Verb=== | + | ===Verb=== |
+ | ====Transitive Verb==== | ||
* Make person hold someting. | * Make person hold someting. | ||
:* {{ux|dv|As de dey comot, e '''grab''' im hand.|NSC_Tella_2021, As they were leaving, he held her hand. }} | :* {{ux|dv|As de dey comot, e '''grab''' im hand.|NSC_Tella_2021, As they were leaving, he held her hand. }} | ||
+ | # Make person dey understand someting. | ||
+ | :* {{ux|dv|I dey '''grab''' wetin you dey yarn o.|NSC_Tella_2021, I understand what you are saying.}} | ||
+ | =====Translation===== | ||
+ | English: ''hold'', ''understand'' | ||
− | ===Intransitive Verb=== | + | ====Intransitive Verb==== |
− | * Make person | + | *Make person get body or kpons |
− | + | :*{{ux|dv|My broda '''grab''' o.|NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Di lady too grab o.|NSC_Tella_2021, The lady is busty.}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''to be sturdy'', | + | * English: ''to be sturdy'', ''voluptuous'' |
Revision as of 12:17, 28 May 2021
Naija
Etymology
From English grab.
Pronunciation
- grâb
Verb
Transitive Verb
- Make person hold someting.
- As de dey comot, e grab im hand. — NSC_Tella_2021, As they were leaving, he held her hand.
- Make person dey understand someting.
- I dey grab wetin you dey yarn o. — NSC_Tella_2021, I understand what you are saying.
Translation
English: hold, understand
Intransitive Verb
- Make person get body or kpons
- My broda grab o. — NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy
- Di lady too grab o. — NSC_Tella_2021, The lady is busty.
Translations
- English: to be sturdy, voluptuous