Difference between revisions of "grab"

Line 10: Line 10:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
====Transitive Verb====
 
====Transitive Verb====
* Make person hold someting.
+
# Make person hold someting.
:* {{ux|dv|As de dey comot, e '''grab''' im hand.|NSC_Tella_2021, As they were leaving, he held her hand. }}
+
#:* {{ux|dv|As de dey comot, e '''grab''' im hand.|NSC_Tella_2021, As they were leaving, he held her hand. }}
 
# Make person dey understand someting.
 
# Make person dey understand someting.
:* {{ux|dv|I dey '''grab''' wetin you dey yarn o.|NSC_Tella_2021, I understand what you are saying.}}
+
#:* {{ux|dv|I dey '''grab''' wetin you dey yarn o.|NSC_Tella_2021, I understand what you are saying.}}
 
=====Translation=====
 
=====Translation=====
 
English: ''hold'', ''understand''
 
English: ''hold'', ''understand''

Revision as of 12:18, 28 May 2021

Naija

Etymology

From English grab.

Pronunciation

  • grâb

Play Play

Verb

Transitive Verb

  1. Make person hold someting.
    • As de dey comot, e grab im hand.  — NSC_Tella_2021, As they were leaving, he held her hand.
  2. Make person dey understand someting.
    • I dey grab wetin you dey yarn o.  — NSC_Tella_2021, I understand what you are saying.
Translation

English: hold, understand

Intransitive Verb

  • Make person get body or kpons
  • My broda grab o.  — NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy
  • Di lady too grab o.  — NSC_Tella_2021, The lady is busty.


Translations

  • English: to be sturdy, voluptuous