Difference between revisions of "grab"
(→Naija) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
# Make person hold someting. | # Make person hold someting. | ||
− | #:* {{ux|dv|As de dey comot, e '''grab''' im hand.| | + | #:* {{ux|dv|As de dey comot, e '''grab''' im hand.|NSC_2021, As they were leaving, he held her hand. }} |
# Make person dey understand someting. | # Make person dey understand someting. | ||
− | #:* {{ux|dv|I dey '''grab''' wetin you dey yarn o.| | + | #:* {{ux|dv|I dey '''grab''' wetin you dey yarn o.|NSC_2021, I understand what you are saying.}} |
=====Translation===== | =====Translation===== | ||
English: ''hold'', ''understand'' | English: ''hold'', ''understand'' | ||
Line 19: | Line 18: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
*Make person get body. | *Make person get body. | ||
− | :*{{ux|dv|My broda '''grab''' o.| | + | :*{{ux|dv|My broda '''grab''' o.|NSC_2020, My brother is muscular.)}} |
=====Translations===== | =====Translations===== | ||
* English: ''to be sturdy'' | * English: ''to be sturdy'' |
Revision as of 04:26, 24 September 2022
Naija
Etymology
From English grab.
Pronunciation
- grâb
Verb
- Make person hold someting.
- As de dey comot, e grab im hand. — NSC_2021, As they were leaving, he held her hand.
- Make person dey understand someting.
- I dey grab wetin you dey yarn o. — NSC_2021, I understand what you are saying.
Translation
English: hold, understand
Adjective
- Make person get body.
- My broda grab o. — NSC_2020, My brother is muscular.)
Translations
- English: to be sturdy