Difference between revisions of "grab"

 
(14 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
* grâb
 
* grâb
 
<sm2>Pcm-ng-grab.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-grab.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-grab.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-grab.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Verb===
* Frequency in NSC treebank: 3
+
# Make person hold someting.
* Frequency rank in NSC treebank: 1599
+
#:* {{ux|dv|As de dey comot, e '''grab''' im hand.|(As they were leaving, he held her hand. }}
* Frequency in raw corpus: 46
+
# Make person dey understand someting.
* Frequency rank in raw corpus: 3320
+
#:* {{ux|dv|I dey '''grab''' wetin you dey yarn o.|(I understand what you are saying.}}
 
+
=====Translation=====
===Definition===
+
English: ''hold'', ''understand''
* Sey person dey understand or follow wetin another person dey yarn.
 
* Sey person get body or [[kpons]].
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
Sey person get body or kpons.
+
*Make person get big muscle for body.
:* {{ux|dv|My broda '''grab''' o.|NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy}}
+
:*{{ux|dv|My broda '''grab''' o.|(My brother is muscular.)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* [[follow]]
 
 
 
====Translations====
 
* English: to be sturdy
 
 
 
===Verb===
 
 
 
 
 
Sey person dey understand or follow wetin another person dey yarn.
 
*{{ux|dv|Shey you '''grab''' wetin I dey talk?|NSC_Ajede_2020, You understood what I said, right?}}
 
*{{ux|dv|E no '''grab''' e papa tell am. |(NSC_Ajede_2020, He didn't understand what his father told him.)}}
 
Sey person hold something or person wit strong hand.
 
*{{ux|dv|'''Grab''' sobolo den pop corn make we go! |(bbc__101885, __Seize Sabolo's popcorn so that we will go._)}}
 
*{{ux|dv| E '''grab''' di babe money |NSC__Ajede__2020, He forcefully took the girl's money.}}
 
  
====Synonyms====
 
* [[hold]]
 
  
====Translations====
+
=====Translations=====
* English: understand, grope
+
* English: ''to be sturdy''

Latest revision as of 20:58, 29 February 2024

Naija

Etymology

From English grab.

Pronunciation

  • grâb

Play Play

Verb

  1. Make person hold someting.
    • As de dey comot, e grab im hand.  — (As they were leaving, he held her hand.
  2. Make person dey understand someting.
    • I dey grab wetin you dey yarn o.  — (I understand what you are saying.
Translation

English: hold, understand

Adjective

  • Make person get big muscle for body.
  • My broda grab o.  — (My brother is muscular.)


Translations
  • English: to be sturdy