grab

Naija

Etymology

From English grab.

Pronunciation

  • grâb

Play Play

Verb

Transitive Verb

  • Make person hold someting.
  • As de dey comot, e grab im hand.  — NSC_Tella_2021, As they were leaving, he held her hand.
  1. Make person dey understand someting.
  • I dey grab wetin you dey yarn o.  — NSC_Tella_2021, I understand what you are saying.
Translation

English: hold, understand

Intransitive Verb

  • Make person get body or kpons
  • My broda grab o.  — NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy
  • Di lady too grab o.  — NSC_Tella_2021, The lady is busty.


Translations

  • English: to be sturdy, voluptuous