grab
Naija
Etymology
From English grab.
Pronunciation
- grâb
Verb
Transitive Verb
- Make person hold someting.
- As de dey comot, e grab im hand. — NSC_Tella_2021, As they were leaving, he held her hand.
- Make person dey understand someting.
- I dey grab wetin you dey yarn o. — NSC_Tella_2021, I understand what you are saying.
Translation
English: hold, understand
Intransitive Verb
- Make person get body or kpons
- My broda grab o. — NSC_Ajede_2020, My brother is sturdy
- Di lady too grab o. — NSC_Tella_2021, The lady is busty.
Translations
- English: to be sturdy, voluptuous