grab

Revision as of 04:26, 24 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English grab.

Pronunciation

  • grâb

Play Play

Verb

  1. Make person hold someting.
    • As de dey comot, e grab im hand.  — NSC_2021, As they were leaving, he held her hand.
  2. Make person dey understand someting.
    • I dey grab wetin you dey yarn o.  — NSC_2021, I understand what you are saying.
Translation

English: hold, understand

Adjective

  • Make person get body.
  • My broda grab o.  — NSC_2020, My brother is muscular.)


Translations
  • English: to be sturdy