grab

Revision as of 20:58, 29 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adjective)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English grab.

Pronunciation

  • grâb

Play Play

Verb

  1. Make person hold someting.
    • As de dey comot, e grab im hand.  — (As they were leaving, he held her hand.
  2. Make person dey understand someting.
    • I dey grab wetin you dey yarn o.  — (I understand what you are saying.
Translation

English: hold, understand

Adjective

  • Make person get big muscle for body.
  • My broda grab o.  — (My brother is muscular.)


Translations
  • English: to be sturdy