Difference between revisions of "gragra"

Line 16: Line 16:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# as person dey do wey be sey e no dey [[kulele]].
+
# As person dey do wey be sey e no dey [[kulele]].
 
#:* {{ux|dv|No be sey you go dey do '''gragra'''. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)}}
 
#:* {{ux|dv|No be sey you go dey do '''gragra'''. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dey dere dey do '''gragra'''. [[Kalampo]] go soon show|(Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dey dere dey do '''gragra'''. [[Kalampo]] go soon show|(Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.)}}
 
#:* {{ux|dv|No dey do '''gragra''' for me. I no send una.|(NSC_Tella_2021, Don't be hasty. I don't give a damn.)}}
 
#:* {{ux|dv|No dey do '''gragra''' for me. I no send una.|(NSC_Tella_2021, Don't be hasty. I don't give a damn.)}}
# As person dey do [[yanga]]
+
# As person dey do [[yanga]].
 
#:* {{ux|dv| If you want follow me comot come make we dey go, no dey do '''gragra'''. |(NSC_2021, If you want to go out me, come. Don't be proud.)}}
 
#:* {{ux|dv| If you want follow me comot come make we dey go, no dey do '''gragra'''. |(NSC_2021, If you want to go out me, come. Don't be proud.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''hurrying'', ''pride''
+
* English: ''hurry'', ''pride''

Revision as of 10:43, 7 June 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba gìràgìrà (to be troublesome)

Pronunciation

  • gràgrà

Play Play

Adjective

  • Dem wan do am gragra.  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__80, They want to go about it impatiently.)

Noun

  1. As person dey do wey be sey e no dey kulele.
    • No be sey you go dey do gragra.  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)
    • Dey dere dey do gragra. Kalampo go soon show  — (Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.)
    • No dey do gragra for me. I no send una.  — (NSC_Tella_2021, Don't be hasty. I don't give a damn.)
  2. As person dey do yanga.
    • If you want follow me comot come make we dey go, no dey do gragra.  — (NSC_2021, If you want to go out me, come. Don't be proud.)

Translations

  • English: hurry, pride