gragra

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba gìràgìrà (to be troublesome)

Pronunciation

  • gràgrà

Play Play

Adjective

  • Dem wan do am gragra.  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__80, They want to go about it impatiently.)

Noun

  1. No be sey you go dey do gragra.  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)
  2. Dey dier dey do gragra. Kalampo go soon show  — Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.
  3. No dey do gragra for me. I no send una.  — NSC_Tella_2021, Don't be hasty. I don't give a damn.


Translations

  • English: hurrying