Difference between revisions of "grammar"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[girama]] |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English ''grammar''. | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 17: | Line 16: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 3750 | * Frequency rank in raw corpus: 3750 | ||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | grammar | + | * Na wen person dey speak good and standard English. |
+ | |||
+ | #: {{ux|dv|I no fail '''grammar''', I score forty. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__297, I didn't fail grammar;I scored forty.)}}\ | ||
+ | #: {{ux|dv|Na dere de dey even learn how to speak di '''grammar'''. |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__3, It was there they even learnt how to speak proper English.)}} | ||
+ | |||
+ | * Na di type of talk wey dey complex for person to understand. | ||
− | # | + | #{{ux|dv|We dey talk, you dey speak big big '''grammar'''.|Egbokhare_2021, we are talking, you are making the discussion complex.}} |
− | + | #{{ux|dv|You con dey use big, big '''grammar''' for me now. |(JOS_34_Constitutional-Law_DG__129, You are now using very big word for me now.)}} | |
− | + | #{{ux|dv|If I come dey blow big, big '''grammar''' you no understand, I no communicate. |(WAZK_06_Prince-Daniel_M__18, If I start speaking ambiguous words and you don't understand, I didn't communicate.)}} | |
− | + | ||
− | + | * Wen person dey talk jargons | |
− | # | + | #{{ux|dv|Blow '''grammar'''. |(WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)}} |
− | + | #{{ux|dv|Oga. dat one na '''grammar''' o. |(bbc__20059, __no translation__)}} | |
− | # | ||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[jargon]] |
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: tedious, erudiate arguments or statement in standard english, it also means an incomprehensible English. | + | * English: ''tedious, erudiate arguments or statement in standard english, it also means an incomprehensible English''. |
Revision as of 18:54, 4 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English grammar.
Pronunciation
- grámà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 6
- Frequency rank in NSC treebank: 1072
- Frequency in raw corpus: 38
- Frequency rank in raw corpus: 3750
Noun
- Na wen person dey speak good and standard English.
- I no fail grammar, I score forty. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__297, I didn't fail grammar;I scored forty.)\
- Na dere de dey even learn how to speak di grammar. — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__3, It was there they even learnt how to speak proper English.)
- Na di type of talk wey dey complex for person to understand.
- We dey talk, you dey speak big big grammar. — Egbokhare_2021, we are talking, you are making the discussion complex.
- You con dey use big, big grammar for me now. — (JOS_34_Constitutional-Law_DG__129, You are now using very big word for me now.)
- If I come dey blow big, big grammar you no understand, I no communicate. — (WAZK_06_Prince-Daniel_M__18, If I start speaking ambiguous words and you don't understand, I didn't communicate.)
- Wen person dey talk jargons
- Blow grammar. — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)
- Oga. dat one na grammar o. — (bbc__20059, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: tedious, erudiate arguments or statement in standard english, it also means an incomprehensible English.