Difference between revisions of "grammar"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
TellaSamson (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
* Na wen person dey speak good and standard English. | * Na wen person dey speak good and standard English. | ||
− | # | + | #{{ux|dv|I no fail '''grammar''', I score forty. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__297, I didn't fail grammar;I scored forty.)}}\ |
− | # | + | #{{ux|dv|Na dere de dey even learn how to speak di '''grammar'''. |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__3, It was there they even learnt how to speak proper English.)}} |
Revision as of 14:35, 5 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English grammar.
Pronunciation
- grámà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 6
- Frequency rank in NSC treebank: 1072
- Frequency in raw corpus: 38
- Frequency rank in raw corpus: 3750
Noun
- Na wen person dey speak good and standard English.
- I no fail grammar, I score forty. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__297, I didn't fail grammar;I scored forty.)\
- Na dere de dey even learn how to speak di grammar. — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__3, It was there they even learnt how to speak proper English.)
- Na di type of talk wey dey complex for person to understand.
- We dey talk, you dey speak big big grammar. — Egbokhare_2021, we are talking, you are making the discussion complex.
- You con dey use big, big grammar for me now. — (JOS_34_Constitutional-Law_DG__129, You are now using very big word for me now.)
- If I come dey blow big, big grammar you no understand, I no communicate. — (WAZK_06_Prince-Daniel_M__18, If I start speaking ambiguous words and you don't understand, I didn't communicate.)
- Wen person dey talk jargons
- Blow grammar. — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak jargons.)
- Oga. dat one na grammar o. — (bbc__20059, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: tedious, erudiate arguments or statement in standard english, it also means an incomprehensible English.