grass

Naija

Etymology

From English grass

Pronunciation

  • grâs

Play



Noun

  1. Green plant wey dey grow for ground.
    • So, if you try comot the grass, the wheat go follow am.  — (jw__35176, So, if you try to remove the grass, the wheat will also follow it.)
  2. The grass wey Jesus talk about for this story na one grass wey dem dey call bearded darnel.  — (jw__35173, the grass that Jesus is talking about in this story is one type of grass that they called bearded darnel.)
  3. igbo wey people dey smoke.
Dat guy dey smoke grass.  — Egbokhare_2021, That guy is smoking Indian hemp.

Synonyms


Translations

  • English: grass, Indian hemp