grass
Naija
Etymology
From English grass
Pronunciation
- grâs
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 100
- Frequency rank in raw corpus: 2090
Noun
- igo wey guys dey smoke.
- Dat guy dey smoke grass. — Egbokhare_2021, That guy is smoking Indian hemp.
- Green plant wey dey grow for di ground.
- So, if you try comot the grass, the wheat go follow am. — (jw__35176, So, if you try to remove the grass, the wheat will also follow it.)
- The grass wey Jesus talk about for this story na one grass wey dem dey call bearded darnel. — (jw__35173, the grass that Jesus is talking about in this story is one type of grass that they called bearded darnel.)
- People wey dey di local setting.
- di so-called grass root people — (deuber__5564, the so-called grass root people)
Synonyms
Translations
- English: Indian hemp