Difference between revisions of "ground"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* grănd
 
* grănd
<sm2>Pcm-ng-ground.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-ground.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-ground.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-ground.m.ogg</sm2>  
  
===Noun===
 
===Noun===
# Part of dis world wey dem dey waka [[ontop]].
+
# Na part of dis world wey dem dey waka [[ontop]].
 
#:* {{ux|dv|E come fall for '''ground'''. |(jw__5558. It fell on the surface of the earth.)}}  
 
#:* {{ux|dv|E come fall for '''ground'''. |(jw__5558. It fell on the surface of the earth.)}}  
 
#:* {{ux|dv|As de boy just dey '''ground''' dey shake because of de epilepsy, di oder children begin fear, nobody [[gree]] near am. |(NSC_Legbeti_2021. As the boy fell down and began shaking badly from epilepsy, the other kids got scared and didn't dare go near him.)}}
 
# As e be sey person dey available for anyting wey want happen.
+
# Make e be sey person dey available for anyting wey want happen.
 
#:* {{ux|dv|Na we dey '''ground'''. |(LAG_38_Elections_DG__75. We are the people available for eventualities.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na we dey '''ground'''. |(LAG_38_Elections_DG__75. We are the people available for eventualities.)}}
 
#:* {{ux|dv|I dey o, I dey full '''ground'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)}}
 
#:* {{ux|dv|I dey o, I dey full '''ground'''. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)}}

Revision as of 18:33, 15 July 2021

Naija

Etymology

From: English ground

Pronunciation

  • grănd

Play

Noun

  1. Na part of dis world wey dem dey waka ontop.
    • E come fall for ground.  — (jw__5558. It fell on the surface of the earth.)
    • As de boy just dey ground dey shake because of de epilepsy, di oder children begin fear, nobody gree near am.  — (NSC_Legbeti_2021. As the boy fell down and began shaking badly from epilepsy, the other kids got scared and didn't dare go near him.)
  2. Make e be sey person dey available for anyting wey want happen.
    • Na we dey ground.  — (LAG_38_Elections_DG__75. We are the people available for eventualities.)
    • I dey o, I dey full ground.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)
    • Soldiers and police dey ground to control di protests  — (bbc__90798. The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)
  3. Matter wey dey available.
    • Plenti tori dey ground for how di soldier take die.  — (bbc__82045. There are different accounts on the death of the soldier. )
    • Confusion bin dey ground as to weda pipo die;  — (bbc__26119. It was unclear whether there were casualties or not.)
    • If na for di matter wey dey ground na im you wan put mouth, put mouth.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)

Related forms

groundnut

Antonyms

Translations

  • English: ground