gumbody

Naija

Etymology

From English: gum and body

Pronunciation

  • gùmbódí


Verb

Adjective

  • Sey person dey follo person up and down.
  • You dis pikin no dey gumbody follow me.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, Child stop clinging to me.)
  • E no go make woman dey gumbody follow man wey never marry her.  — (NSC_Olukayode S.M_2021, It is unwise for a woman to be clingy to a man who is yet to marry her.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: clinging