Difference between revisions of "half current"
(→Noun) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Light wey no reach as e suppose be from meter go inside house. | * Light wey no reach as e suppose be from meter go inside house. | ||
− | :* {{ux|dv| Na '''half current''' dem dey give us and dem want make we dey pay | + | :* {{ux|dv| Na '''half current''' dem dey give us and dem want make we dey pay full bill. |(NSC_2021, The electric voltage is low while the electric bill is always high.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[low current]] | * [[low current]] |
Revision as of 05:59, 24 September 2022
Naija
Etymology
From: English half and current
Pronunciation
- háfkɔ̀rɛ̀nt
Noun
- Light wey no reach as e suppose be from meter go inside house.
- Na half current dem dey give us and dem want make we dey pay full bill. — (NSC_2021, The electric voltage is low while the electric bill is always high.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: low voltage