half current

Naija

Etymology

From: English half and current

Pronunciation

  • háfkɔ̀rɛ̀nt

Play Play

Noun

  • Light wey no reach as e suppose be from meter go inside house.
  • Na half current dem dey give us and dem want make we dey pay expensive bill.  — (NSC_2021, The electric voltage is low while the electric bill is always high.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: low voltage